Connect with us

LYRICS

Davido – Fia (Lyrics)

Published

on

Davido Fia Lyrics

Davido Fia Lyrics

Fia, Fia
Dance make i dance
Give me love make i love
Make no other one above
Shawty want a million dollar (shekpe!)
Say make i wire, wire
Turn me to under cover o, maga o
She say all her friends are (friends are),
Living lavida loca (l-l-loca)
Dey form yemi my lover o, ah
Yeh!, you for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger, eh
I for die for you o, eh
But you say “if you no get money, hide your face”
I hide my face, make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say,
Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem)
I go put hand for fire o
E no mean say if you say,
Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem)
I go put leg for fire o
Dance make i dance
Give me love make i love
Make no other one above
Dance make i dance
Give me love make i love
Make no other one above
Shukura ki lo ki' osi o, eh
Shuku sheka aya shoemaker o
Caroline save your drama
I don't need it, go dey soap opera o
Hola, Hola, Mr Olopa
Am not here to cause wahala
Hello Diva save your drama
You don't need me, in your soap opera
Yeh!, you for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger, eh
I for die for you o, eh
But you say “if you no get money, hide your face”
I hide my face, make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say,
Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem)
I go put hand for fire o
E no mean say if you say,
Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem)
I go put leg for fire o
Dance make i dance
Give me love make i love
Make no other one above
Dance make i dance
Give me love make i love
Make no other one above
Yeh!, you for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger, eh
I for die for you o, eh
But you say “if you no get money, hide your face”
I hide my face, make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say,
Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem)
I go put hand for fire o
E no mean say if you say,
Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem)
I go put leg for fire o

Samuel Amadotor, known professionally as D.Klass GH is Multiple Award Winning Ghanaian Blogger, Music Promoter, Publicist, Pharmacy Technician by Profession and the Founder of Dklassgh.Com. He has an interest in promoting Up and coming artists and has a keen interest in showcasing the talents in Volta Region. His blogging covers international artists and has affiliates around Africa to boost his reach to the targeted audience. Get In Touch if you need my service | Email: [email protected]| Call/whatsapp: 0241 444 116 Or connect with me across social media handles, @Dklassgh

LYRICS

Mprez Ody – Evoge (Lyrics)

Published

on

Mprez Ody - Evoge

, Changers Entertainment signee has just dropped an exciting addition to the Amapiano music scene with her latest track, “Evoge” (You go free), produced by Hairlergbe.

Amapiano, known for its infectious beats and groovy melodies, continues to capture the hearts of music enthusiasts worldwide, and 's contribution is no exception.

“Evoge (You go free)” promises to be a refreshing addition to your playlist, offering a unique blend of Amapiano elements that will have you tapping your feet and moving to the rhythm.

LISTEN HERE – https://distrokid.com/hyperfollow/mprezody/evoge

With its catchy hooks and uplifting lyrics, “Evoge” (You go free) has the potential to become a summer anthem, spreading joy and positivity wherever it's played. Mprez Ody's distinctive style and Hairlergbe's production prowess make for a winning combination that fans of Amapiano music won't want to miss.

Stream and Sing along

Below is the lyrics of Evoge by Mprez Ody.

Yeyram
Changers entertainment
Mprez ody

Shey na gbedu you want to dey dance
I go give you
Oya try to dey dab
Everybody now kotomoshi
Kaafɛ dull
Agbe le tsɔsi
Va nava kpor
Adzo bɔbɔɖedzi
I want show you dance
Forget everybody eh

Oya knack on the beat err
Tap your feet err
Break your waist err
Dance on your haters like nobody fit errr

You no get money so you no go dance
Pull up my geez make we drop it down
Show your body like you run the town
No go dey worry bout money ooo
When money come we go jolly ooo
For now tout le monde danse
Nobody go dey dance
Dance eh

Evogé vogé vogé vogé vogé vogé mevogé krrr
Evogé vogé vogé vogé vogé vogé mevogé aah
Evogé vogé vogé vogé vogé vogé mevogé aah
Evogé vogé vogé vogé vogé vogé mevogé aahh

Energy put on some energy
Meet me for club make we sip hennessy
Shush your worries no dey talk anything
We get only one God he go sort everything
Wóbe ga melio ta mi ga gbã tukpa o
Hyia me wɔ hɔ na yɛn bu atupa
Afikae ne le masa do go va
Agbea ɖo le short yata na buga
Yata na buga
Yata na buga eh

You no get money so you no go dance
Pull up my geez make we drop it down
Show your body like you run the town
No go dey worry about money ooo
When money come we go jolly ooo
For now tout le monde danse

Evogé vogé vogé vogé vogé vogé mevogé krrr
Evogé vogé vogé vogé vogé vogé mevogé aah
Evogé vogé vogé vogé vogé vogé mevogé aah
Evogé vogé vogé vogé vogé vogé mevogé aahh

Evogé vogé vogé vogé vogé vogé mevogé krrr
Evogé vogé vogé vogé vogé vogé mevogé aah
Evogé vogé vogé vogé vogé vogé mevogé aah
Evogé vogé vogé vogé vogé vogé mevogé aahh

Source: Dklassgh.Com

Continue Reading

LYRICS

LYRICS: Black Sherif – Soja

Published

on

Black Sherif – Soja lyrics

. Ghanaian musician and entertainer, returns with another masterpiece tagged; “Soja”.

After blazing the trail with his unique sound which reflects his emotions and energy, Black Sherif conveys self-inspired thoughts chronicling; strength, hope, confidence and self-love on his current journey and its uncertainties.

‘Soja' – the street gospel song; shows a mentally fortified side of him while he expresses his vulnerability and lays off every fear in an infectious cadence. 

Below is the lyrics to the song to enable you sing along.

My mystery box is somewhere very near
I feel it inside me, I'm feeling very weird
Something wey I dey chase
For years back in the days
If you told me I would see this flag waving
I won't believe you
Cause how far could I go (how far could I go)
HEYAI

I'm too close I can feel it
Something is vibrating
Inside me I'm celebrating
But outside them dey kill me
My own-self dey kill me (my own body, my own body)
My own anxiety
My inferiority what what what
Ah! dem all dey kill me (dem all dey kill me)
And I don't feel okay
My heart is beating so fast
So fast
So fast

Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come

Them dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin o

Cause you know how e be my shella
Streets getting colder
They bury my brother spirit he no fit stand
Proper he dey shake o
He no fit stand proper he dey shake o
It's hard to believe my genna
You for see with your naked eyes I swear my papa
This season is a very dark one
(this season is a very dark one o)

My own anxiety
My inferiority what what dey kill me
Dem all dey kill me
Dem all dey kill me
And I don't feel okay
My heart is beating so fast
So fast
So fast

Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come

No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come

No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin o

Listen below

Continue Reading

MUSIC

Black Sherif – Second Sermon (Lyrics)

Published

on

Black Sherif – Second Sermon Lyrics

Few days ago, Ghanaian Musician Black Sherif  has released his latest tune tittle Second Sermon Produced by Ghanaian Stallion,

Today we decided to bring all Music lovers the lyrics of the song to make it easier for the fans and everyone there to understand what really the song is talking about.

Check out the Lyrics to Second Sermon by Black Sherif Produced by Ghanaian Stallion.

Stream, Download and sing along below.

Black Sherif – Second Sermon Lyrics

Intro: Big Homie Flee

Yeah anua'nom ne adɔfoɔ
This is what ya'll been waiting for
Wei yɛfrɛno Trap Mosama Disco
Real niggas in the trap bɔ mo tri'nko
And all ya'll fake ass niggas moo'totɔ nko
Huh shh
This is that brought to ya'll by Real Blacko
Real trenches baby straight outta Konongo Zongo
[Taaben] with the god body fleako
Make you no forget the Walahi shape by baby tho
Yeah, ya'll know I only fuck with that real shit
Yɛ yɛntie saa mo corny ass rappers
Abrohyew ass rappers huh!
Let's go Blacko

Verse 1

Niggas in the trap mpɛ plenty talking
I swear to God (eh I swear to God'oo oh)
Transaction no dam sika bɛyɛ sei
Chairman a'tia block no so
Nti Ya Pulli up wɔ ne hɔ (Ne fie)
Yɛ ne Killa Boys bɛyɛ 12 (Ahaa)
Ya'frɛ no sɛ yɛwɔ front
Efie nanim hɔ naa si bra fɔm (Yɛgyina ha)
Aunty Merie nnim sɛ this be the life a'dey live for here (Accra)
Things I see with my eyes
Sɛ meka kyerɛ m'abrewa noa she go stress'oo
So I Keep it all to myself (Me nkoaa)
Obiaara nsoma me gangsta yɛ
Ɛyɛ me'aa me choice ɛyɛ firm (Stand tall)
Nti nea me'yɛ biaa I'm aware (Ahaa)
Silence for a minute Rest in Peace to Sister Mariam eh (RIP)
Nyame mma yɛn Aljanna
Yɛbɛhyia wo soro hɔ one day
Then i go tell you my story
Sɛ wo gyaa yɛ hɔ no'oo
Mesaa bɛhyɛ Nkran bɛ trappi (Trapping nkoaa)
I'm doing so many bad things
But Sika nti men mind hwee
Mennim paa wo wɔ heaven nti yaa kabi ma me'oo
Cause i really lose my way
Ɛnyɛ sei na yɛkyerɛɛ me'oo
Nso mannyɛ no saa aa
Ebi'aa na asɛm aba
Ebi'aa na Asɛm aba
Nti mo nfa me saa'oo

Chorus

Na Kwaku Frimpong de asɛm bɛba'oo!
(Asɛm bɛba'oo asɛm bɛba'aa)
Killa man de asɛm bɛba'oo!
(Asɛm bɛba'oo asɛm bɛba'aa)

Eeeeeeh Kwaku Frimpong de asɛm bɛba'oo!
(Asɛm bɛba'oo asɛm Bɛba'aa)
Eeeeeeh Killa Blacko de asɛm bɛba'oo
(Asɛm bɛba'oo asɛm Bɛba'aa)

Eeeeeeh Kwaku Frimpong de asɛm bɛba'oo!
(Asɛm bɛba'oo asɛm bɛba'aa)
Killa man de asɛm bɛba'oo!
(Asɛm bɛba'oo asɛm bɛba'aa)

Eeeeeeh Kwaku Frimpong de asɛm bɛba'oo!
(Asɛm bɛba'oo asɛm Bɛba'aa)
Eeeeeeh Killa Blacko de asɛm bɛba'oo
(Asɛm bɛba'oo asɛm Bɛba'aa)

Verse 2

Sad boys in the house (ya'ba)
Wonka yɛho bi'aa bounce (kɔ fie)
Yɛ'anto mo nkra unannounce (hwɛ)
Out of the blue yɛ'ba it's loud (Sɛ mo suro)
Ntɛm paa na yɛ roll it tight (mmm)
Cause ewiase yɛ fake (na yɛɛ shishi)
I dey laugh you think you wanna fly (ah)
Nti adeɛ no me wɔ no dwe (Bebreee)

(2x)
Word to Ryda bra fie (Bra fie'oo)
Bra fie na yɛ'twɛn wo'oo (amnesia)
Marijuana bebree be yi (Ya strappi ahh'oo)
Yɛ'nkoaa yɛ'ntumi nsɛe no'oo Word to Ryde bra fie (Bra fie'oo)
Bra fie na yɛ'twɛn wo'oo (amnesia)
Marijuana bebree beyi (Ya strappi ahh'oo)
Yenkoaa yɛntumi nsɛe no'oo

(2x)
Ye ye ye (ei) Akoa na sɛe (ɛka aba)
Ye ye ye (Ahaa) Akoa na Sɛe'oo (ɛka aba'oo)

Chorus

Na Kwaku Frimpong de asɛm bɛba'oo!
(Asɛm bɛba'oo asɛm bɛba'aa)
Killa man de asɛm bɛba'oo!
(Asɛm bɛba'oo asɛm bɛba'aa)

Eeeeeeh Kwaku Frimpong de asɛm bɛba'oo!
(Asɛm bɛba'oo asɛm Bɛba'aa)
Eeeeeeh Killa Blacko de asɛm bɛba'oo
(Asɛm bɛba'oo asɛm Bɛba'aa)

Eeeeeeh Frimpong de asɛm bɛba'oo!
(Asɛm bɛba'oo asɛm bɛba'aa)
Killa man de asɛm bɛba'oo!
(Asɛm bɛba'oo asɛm bɛba'aa)

Eeeeeeh Kwaku Frimpong de asɛm bɛba'oo!
(Asɛm bɛba'oo asɛm Bɛba'aa)
Eeeeeeh Killa Blacko de asɛm bɛba'oo
(Asɛm bɛba'oo asɛm Bɛba'aa)

Continue Reading
Advertisement

Our Facebook

___________________________________________________

Enjoy reading our stories? Join Dklassgh.Com’s Telegram channel! Never miss important updates!

Are you a musician Who needs Publicity or Promotion of your Music for fans to access it here online. Call or WhatsApp Us Now on +233241444116 .

You can follow us on; Facebook, Twitter, LinkedIn, Pinterest & YouTube and Google News

Advertisement

Trending